If @40 you still de your fathers house de
stryggle for fish head with your siblings.
Make you sabi say ya village witch is fanning
herself with ya picture
Just because ee don finish for ur mouth
doesnt mean our mouths are identical
Just because poly dey do practical, e no
means say dem get scientist o.
The Most Romantic word u can say to gals
of nowadays is: “Send your Account
Number”….
Subscribe to:
Post Comments (Atom)
No comments:
Post a Comment